当前位置:首页 >> Mr. 2Kay、Idahams >> Mr. 2Kay、Idahams - God Can Bless Anybody (feat. Idahams)

Mr. 2Kay、Idahams - God Can Bless Anybody (feat. Idahams)

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com  [00:02.16]We have to [00:07.08]To ok [00:09.42]E dade devitu [00:11.59]Aha aha on the solo [00:16.81]My brother God can bless anybody [00:21.62]Make you no looku down on anybody [00:26.28]As you see me so no be by power o power o [00:30.15]No be by sense o sense o nobody special pass [00:35.99]My Sister God can bless anybody anybody [00:40.82]Make you no looku down on anybody [00:45.45]As you see me so no be by power o power o [00:49.33]No be by sense o sense o [00:52.06]Nobody special pass oh no oh no [00:57.97]Shebi na God wey bless Timaya Timaya [01:00.28]Same God na him lift me higher [01:02.15]Nobody believe say kukere go blow Iyanya [01:04.79]E no dey tire [01:05.78]Na the work we dey do wey bring the rabba [01:09.14]Dem tell me so many no so many no [01:11.47]But that no dey ginger me o ginger me o [01:13.90]And I no dey give up o o [01:16.26]Oga if nobody encourage you encourage yourself o [01:20.97]That's why I sell Kerosene o even sell coconut o [01:25.86]You know o so many dey underrate underrate [01:29.34]Eledumare elevate [01:31.64]Baba shame all of them wey dey hate [01:33.93]My brother God can bless anybody anybody [01:38.73]Make you no looku down on anybody body [01:42.98]As you see me so no be by power o power o [01:46.96]No be by sense o sense o nobody special pass [01:52.99]My sister God can bless anybody anybody [01:57.90]Make you no looku down on anybody body [02:02.34]As you see me so no be by power o power o [02:06.06]No be by sense o sense o [02:08.73]Nobody special pass special pass oo [02:14.24]You see rain no fit fall for one person roof [02:17.60]Oya make I show you the proof you the proof [02:20.04]Nah Port-Harcourt wey me I dey o dey o [02:22.58]Eledumare picki my call o call o [02:24.84]Ai see for the street [02:26.60]I don see rough see I no take defeat [02:28.83]I don see rough see I no take defeat [02:31.18]I no forget when I beg for something to eat [02:33.66]Now I'm living large gbagbe [02:35.29]See plenty motor dey garage gbagbe [02:37.78]Na the same boy wey dem laugh gbagbe [02:40.05]They no know say I dey plot my graph yes o ooo [02:43.85]I no go ever lack o lack o [02:46.24]Tamuno gat my back o back o [02:48.46]You must have heard of my story so I say [02:50.70]My brother God can bless anybody anybody [02:55.63]Make you no looku down on anybody no looku down o ee [03:00.12]As you see me so no be by power o power o [03:03.57]No be by sense o sense o nobody special pass [03:09.82]My sister God can bless anybody anybody [03:14.49]Make you no looku down on anybody anybody [03:19.05]As you see me so no be by power o power o [03:22.19]Fe fe [03:22.87]No be by sense o sense o [03:24.46]At all nobody special pass special pass 

God Can Bless AnybodyLRC滚动歌词

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com
[00:02.16]We have to
[00:07.08]To ok
[00:09.42]E dade devitu
[00:11.59]Aha aha on the solo
[00:16.81]My brother God can bless anybody
[00:21.62]Make you no looku down on anybody
[00:26.28]As you see me so no be by power o power o
[00:30.15]No be by sense o sense o nobody special pass
[00:35.99]My Sister God can bless anybody anybody
[00:40.82]Make you no looku down on anybody
[00:45.45]As you see me so no be by power o power o
[00:49.33]No be by sense o sense o
[00:52.06]Nobody special pass oh no oh no
[00:57.97]Shebi na God wey bless Timaya Timaya
[01:00.28]Same God na him lift me higher
[01:02.15]Nobody believe say kukere go blow Iyanya
[01:04.79]E no dey tire
[01:05.78]Na the work we dey do wey bring the rabba
[01:09.14]Dem tell me so many no so many no
[01:11.47]But that no dey ginger me o ginger me o
[01:13.90]And I no dey give up o o
[01:16.26]Oga if nobody encourage you encourage yourself o
[01:20.97]That's why I sell Kerosene o even sell coconut o
[01:25.86]You know o so many dey underrate underrate
[01:29.34]Eledumare elevate
[01:31.64]Baba shame all of them wey dey hate
[01:33.93]My brother God can bless anybody anybody
[01:38.73]Make you no looku down on anybody body
[01:42.98]As you see me so no be by power o power o
[01:46.96]No be by sense o sense o nobody special pass
[01:52.99]My sister God can bless anybody anybody
[01:57.90]Make you no looku down on anybody body
[02:02.34]As you see me so no be by power o power o
[02:06.06]No be by sense o sense o
[02:08.73]Nobody special pass special pass oo
[02:14.24]You see rain no fit fall for one person roof
[02:17.60]Oya make I show you the proof you the proof
[02:20.04]Nah Port-Harcourt wey me I dey o dey o
[02:22.58]Eledumare picki my call o call o
[02:24.84]Ai see for the street
[02:26.60]I don see rough see I no take defeat
[02:28.83]I don see rough see I no take defeat
[02:31.18]I no forget when I beg for something to eat
[02:33.66]Now I'm living large gbagbe
[02:35.29]See plenty motor dey garage gbagbe
[02:37.78]Na the same boy wey dem laugh gbagbe
[02:40.05]They no know say I dey plot my graph yes o ooo
[02:43.85]I no go ever lack o lack o
[02:46.24]Tamuno gat my back o back o
[02:48.46]You must have heard of my story so I say
[02:50.70]My brother God can bless anybody anybody
[02:55.63]Make you no looku down on anybody no looku down o ee
[03:00.12]As you see me so no be by power o power o
[03:03.57]No be by sense o sense o nobody special pass
[03:09.82]My sister God can bless anybody anybody
[03:14.49]Make you no looku down on anybody anybody
[03:19.05]As you see me so no be by power o power o
[03:22.19]Fe fe
[03:22.87]No be by sense o sense o
[03:24.46]At all nobody special pass special pass

所属歌手:Mr. 2Kay、Idahams 更新时间:2018-02-10 所属专辑:Elevated

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!时代音乐网 黔ICP备2022008092号-9

时代音乐网|MP3歌曲免费下载|最新流行歌曲|mp3音乐大全|好听的歌|音乐下载 版权投诉 请联系我们 529132157#qq.com