当前位置:首页 >> Ayra Starr >> Ayra Starr - Rush (Mixed)

Ayra Starr - Rush (Mixed)

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com  [00:01.00]Sabi girl no dey too like talk [00:03.53]Animals dey in human form [00:05.90]Padi man nobody like work [00:08.22]But you must hustle if you wan chop [00:10.83]E no finish dem wan fight us [00:13.22]If them dey run [00:14.05]Dem no fit catch up [00:15.55]I no dey form say I too righteous [00:17.95]No come dey form say you too like us [00:20.13]Oh yeah [00:20.91]Me no get the time for the hate [00:22.54]And the bad energy [00:23.56]Got my mind on my money [00:26.07]Make you dance like Poco Lee [00:28.27]Steady green like broccoli [00:30.61]Steady on my grind no wan hear [00:32.25]What they wan telly me [00:33.23]Kudi na my fantasy [00:35.80]Dem wan dey check if my tap e no rush [00:38.78]But e dey rush e dey rush [00:40.35]E dey rush well well e be much e be much [00:42.67]Na God dey make my tap e dey rush [00:45.56]The kind money we touch yeah [00:48.53]E dey rush e dey rush [00:50.18]E dey rush well well e be much e be much [00:52.48]No be hype everybody dey crush [00:55.24]There's no dulling with us [00:56.62]There's no dulling with us oh [00:58.86]Pa pa ri oh [01:00.45]Ta ta ri pa [01:01.57]Pa pa ri yeah [01:02.66]Ta ta ri pa [01:03.79]Pa pa ri pa [01:05.68]Ta ra pa pa ri pa [01:08.07]Jofunmi Japata [01:09.19]I dey go Ghana yeah [01:11.22]You never touch [01:11.83]You dey form papas yeah [01:13.51]Which kind money we never see before [01:16.03]Kosi elomi got me feeling I'm the one [01:18.05]Aje aje aje can never take my cake away aje [01:23.82]You can't count my grace [01:25.69]I just dey my lane my lane [01:29.17]Me no get the time for the hate [01:30.86]And the bad energy [01:31.92]Got my mind on my money [01:34.30]Make you dance like Poco Lee [01:36.46]Steady green like broccoli [01:38.84]Steady on my grind [01:39.84]No wan hear what they wan telly me [01:41.57]Kudi na my fantasy yeah yeah [01:44.14]Dem wan dey check if my tap e no rush yeah [01:47.13]But e dey rush e dey rush [01:48.67]E dey rush well well e be much e be much [01:51.04]Na God dey make my tap e dey rush yeah [01:53.75]The kind money we touch touch yeah [01:56.86]E dey rush e dey rush [01:58.38]E dey rush well well e be much e be much [02:00.76]No be hype everybody dey crush [02:03.46]There's no dulling with us [02:04.83]There's no dulling with us [02:05.97]'Cause e dey 

RushLRC滚动歌词

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com
[00:01.00]Sabi girl no dey too like talk
[00:03.53]Animals dey in human form
[00:05.90]Padi man nobody like work
[00:08.22]But you must hustle if you wan chop
[00:10.83]E no finish dem wan fight us
[00:13.22]If them dey run
[00:14.05]Dem no fit catch up
[00:15.55]I no dey form say I too righteous
[00:17.95]No come dey form say you too like us
[00:20.13]Oh yeah
[00:20.91]Me no get the time for the hate
[00:22.54]And the bad energy
[00:23.56]Got my mind on my money
[00:26.07]Make you dance like Poco Lee
[00:28.27]Steady green like broccoli
[00:30.61]Steady on my grind no wan hear
[00:32.25]What they wan telly me
[00:33.23]Kudi na my fantasy
[00:35.80]Dem wan dey check if my tap e no rush
[00:38.78]But e dey rush e dey rush
[00:40.35]E dey rush well well e be much e be much
[00:42.67]Na God dey make my tap e dey rush
[00:45.56]The kind money we touch yeah
[00:48.53]E dey rush e dey rush
[00:50.18]E dey rush well well e be much e be much
[00:52.48]No be hype everybody dey crush
[00:55.24]There's no dulling with us
[00:56.62]There's no dulling with us oh
[00:58.86]Pa pa ri oh
[01:00.45]Ta ta ri pa
[01:01.57]Pa pa ri yeah
[01:02.66]Ta ta ri pa
[01:03.79]Pa pa ri pa
[01:05.68]Ta ra pa pa ri pa
[01:08.07]Jofunmi Japata
[01:09.19]I dey go Ghana yeah
[01:11.22]You never touch
[01:11.83]You dey form papas yeah
[01:13.51]Which kind money we never see before
[01:16.03]Kosi elomi got me feeling I'm the one
[01:18.05]Aje aje aje can never take my cake away aje
[01:23.82]You can't count my grace
[01:25.69]I just dey my lane my lane
[01:29.17]Me no get the time for the hate
[01:30.86]And the bad energy
[01:31.92]Got my mind on my money
[01:34.30]Make you dance like Poco Lee
[01:36.46]Steady green like broccoli
[01:38.84]Steady on my grind
[01:39.84]No wan hear what they wan telly me
[01:41.57]Kudi na my fantasy yeah yeah
[01:44.14]Dem wan dey check if my tap e no rush yeah
[01:47.13]But e dey rush e dey rush
[01:48.67]E dey rush well well e be much e be much
[01:51.04]Na God dey make my tap e dey rush yeah
[01:53.75]The kind money we touch touch yeah
[01:56.86]E dey rush e dey rush
[01:58.38]E dey rush well well e be much e be much
[02:00.76]No be hype everybody dey crush
[02:03.46]There's no dulling with us
[02:04.83]There's no dulling with us
[02:05.97]'Cause e dey

所属歌手:Ayra Starr 更新时间:2022-12-31 所属专辑:Afrobeats To The World, Vol. 2 (DJ Mix) [Explicit]

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!时代音乐网 黔ICP备2022008092号-9

时代音乐网|MP3歌曲免费下载|最新流行歌曲|mp3音乐大全|好听的歌|音乐下载 版权投诉 请联系我们 529132157#qq.com