当前位置:首页 >> Sunny Neji >> Sunny Neji - Jagajaga
[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com  [00:28.55]I don pass Ten I don pass Twenty [00:30.90]I don pass even Thirty sef [00:33.47]Time don reach for to marry [00:35.68]Na him I face village [00:38.28]Dem say village na dem sabi love [00:42.97]Dem say village girl go take care of me [00:47.10]So kiakia I don land village [00:49.71]Kiakia I don marry my wife [00:51.66]KiaKia I carry am come town [00:53.99]KiaKia we don settle down oh [00:57.09]Make we do as husband and wife dey do oh [01:00.36]Wahala [01:03.70]Palava [01:05.09]Wahala wear cover shoe eheh [01:09.75]Wahala [01:12.33]Ololo [01:12.86]Palava [01:14.45]I want to chop Ogbono soup today [01:19.15]Wahala [01:23.53]Palava [01:23.88]Wahala carry hand bag eh [01:27.94]Wahala [01:28.20]Ayaya [01:28.29]Palava [01:28.56]My village girl e don comot for gear oh [01:37.64]Clear road for jagajaga [01:39.30]Oh comot for road for jagajaga eh [01:42.20]Clear road for jajajaga [01:44.17]My village girl e no get brake oh [01:47.02]Clear road for jajajaga [01:48.53]I say comot for jagajaga [01:51.68]Clear road for jajajaga [01:53.39]My village girl e don psychedelic oh [01:56.41]Clear road for jajajaga [02:01.10]Jagajaga Jagajaga [02:02.80]My village girl e don become Oyinbo [02:06.65]White [02:07.34]Clear road for jajajaga [02:10.53]Comot for for jagajaga Eh [02:17.47]All my friends dem don run away [02:22.29]All my neighbors be my enemy [02:26.67]Now I know [02:31.64]Good character no be village monopoly [02:36.06]Bad character no be township [02:40.32]Woman wey good e good oh [02:42.68]Woman wey bad e bad oh [02:45.37]E no matter whether na village or town e come from [02:49.98]Make we do as husband and wife dey do oh [02:53.30]Wahala [02:56.18]Ololo [02:56.39]Palava [02:57.99]Wahala wear cover shoe eheh [03:02.69]Wahala [03:06.26]Ayaya [03:07.14]Palava [03:07.38]I want to chop Ogbono soup today [03:12.10]Wahala [03:15.21]Ololo [03:16.51]Palava [03:16.82]Wahala carry hand bag ehoh [03:24.63]Wahala [03:25.88]Ayaya [03:26.37]Palava [03:27.39]My village girl e don comot for gear oh [03:30.38]Clear road for jagajaga [03:32.11]Comot for road for jagajaga eh [03:35.14]Clear road for jajajaga [03:36.94]My village girl e no get brake oh [03:39.94]Clear road for jajajaga [03:41.62]I say comot for jagajaga eh [03:44.62]Clear road for jajajaga [03:46.32]My village girl e don psychedelic eh [03:49.00]Clear road for jajajaga [03:51.02]Make una comot for road for Jagajaga Jagajaga oh [03:54.02]Clear road for jajajaga [03:55.77]My village girl e don become Oyinbo ei [04:00.47]White [04:01.03]Clear road for jajajaga [04:03.28]Comot for for jagajaga [04:05.11]Clear road for jajajaga [04:05.93]My village e don enter town oh [04:08.25]Clear road for jajajaga [04:09.67]Make una comot for jagajaga oh [04:12.85]Clear road for jajajaga [04:14.57]My village girl don become lady [04:21.22]Clear road for jajajaga [04:24.00]My village begin chop spagehiti [04:29.29]She no dey chop am before oh [04:33.40]My village don dey chop salad oh [04:37.26]I surprise oh 

LRC动态歌词下载

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com
[00:28.55]I don pass Ten I don pass Twenty
[00:30.90]I don pass even Thirty sef
[00:33.47]Time don reach for to marry
[00:35.68]Na him I face village
[00:38.28]Dem say village na dem sabi love
[00:42.97]Dem say village girl go take care of me
[00:47.10]So kiakia I don land village
[00:49.71]Kiakia I don marry my wife
[00:51.66]KiaKia I carry am come town
[00:53.99]KiaKia we don settle down oh
[00:57.09]Make we do as husband and wife dey do oh
[01:00.36]Wahala
[01:03.70]Palava
[01:05.09]Wahala wear cover shoe eheh
[01:09.75]Wahala
[01:12.33]Ololo
[01:12.86]Palava
[01:14.45]I want to chop Ogbono soup today
[01:19.15]Wahala
[01:23.53]Palava
[01:23.88]Wahala carry hand bag eh
[01:27.94]Wahala
[01:28.20]Ayaya
[01:28.29]Palava
[01:28.56]My village girl e don comot for gear oh
[01:37.64]Clear road for jagajaga
[01:39.30]Oh comot for road for jagajaga eh
[01:42.20]Clear road for jajajaga
[01:44.17]My village girl e no get brake oh
[01:47.02]Clear road for jajajaga
[01:48.53]I say comot for jagajaga
[01:51.68]Clear road for jajajaga
[01:53.39]My village girl e don psychedelic oh
[01:56.41]Clear road for jajajaga
[02:01.10]Jagajaga Jagajaga
[02:02.80]My village girl e don become Oyinbo
[02:06.65]White
[02:07.34]Clear road for jajajaga
[02:10.53]Comot for for jagajaga Eh
[02:17.47]All my friends dem don run away
[02:22.29]All my neighbors be my enemy
[02:26.67]Now I know
[02:31.64]Good character no be village monopoly
[02:36.06]Bad character no be township
[02:40.32]Woman wey good e good oh
[02:42.68]Woman wey bad e bad oh
[02:45.37]E no matter whether na village or town e come from
[02:49.98]Make we do as husband and wife dey do oh
[02:53.30]Wahala
[02:56.18]Ololo
[02:56.39]Palava
[02:57.99]Wahala wear cover shoe eheh
[03:02.69]Wahala
[03:06.26]Ayaya
[03:07.14]Palava
[03:07.38]I want to chop Ogbono soup today
[03:12.10]Wahala
[03:15.21]Ololo
[03:16.51]Palava
[03:16.82]Wahala carry hand bag ehoh
[03:24.63]Wahala
[03:25.88]Ayaya
[03:26.37]Palava
[03:27.39]My village girl e don comot for gear oh
[03:30.38]Clear road for jagajaga
[03:32.11]Comot for road for jagajaga eh
[03:35.14]Clear road for jajajaga
[03:36.94]My village girl e no get brake oh
[03:39.94]Clear road for jajajaga
[03:41.62]I say comot for jagajaga eh
[03:44.62]Clear road for jajajaga
[03:46.32]My village girl e don psychedelic eh
[03:49.00]Clear road for jajajaga
[03:51.02]Make una comot for road for Jagajaga Jagajaga oh
[03:54.02]Clear road for jajajaga
[03:55.77]My village girl e don become Oyinbo ei
[04:00.47]White
[04:01.03]Clear road for jajajaga
[04:03.28]Comot for for jagajaga
[04:05.11]Clear road for jajajaga
[04:05.93]My village e don enter town oh
[04:08.25]Clear road for jajajaga
[04:09.67]Make una comot for jagajaga oh
[04:12.85]Clear road for jajajaga
[04:14.57]My village girl don become lady
[04:21.22]Clear road for jajajaga
[04:24.00]My village begin chop spagehiti
[04:29.29]She no dey chop am before oh
[04:33.40]My village don dey chop salad oh
[04:37.26]I surprise oh

更新时间:2021-03-14 所属语言: 所属歌手:Sunny Neji 所属专辑:Good Vibez Afro Pop, Vol. 45

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!时代音乐  黔ICP备2022008092号-3

时代音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行