当前位置:首页 >> Rema >> Rema - NOW I KNOW
Rema - NOW I KNOW

时代音乐网 www.78497.com

NOW I KNOW (Explicit) - Rema

P

Day-day-daytrip took it to ten

All of my trauma dey hit me

From many years ago

All of my childhood I lost

'Cause I wan feed family

Inside my heart so dark but

My face e no dey show

I no dey talk I no dey comot

I just wan dey alone

Sleeping pills no dey work

So I steady overdose

Fear no go let me talk things

Wey do for the ones I love

Everybody too selfish to

See from my angle oh

Do ninety-nine but I no do one

Still it's not enough

Na now I know who dey for me

All those I love turned enemies

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

I dey move like messi

When he dey for barcelo

E get as god go bless person

Dem go talk say na devil oh

Me I no dey ask for favor small time

They go talk say I dey owe

Na why I dey like to dey face

All my problems on my own

She tell me make I tell her

All the pains wey I always envelope

Right from my childhood

I steady dey thug with the

Feelings wey I dey hold uhh

Many battles I dey fight but regardless

I'm steady on the road ahh

Keep my guy crayon safe for me

Na 'em I tell solo

Na now I know who dey for me I know ah

All those I love turned enemies I love ah

And now I know who dey for me I know for me

All those I trust turned enemies ahh

Na now I know who dey for me

I know

All those I love turned enemies ooh

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies

00:00 / 00:00
An audio error has occurred.
  1. 1 Rema NOW I KNOW

LRC动态歌词下载

[00:00.00]时代音乐网 www.78497.com
[00:00.20]NOW I KNOW (Explicit) - Rema
[00:13.41]P
[00:16.77]Day-day-daytrip took it to ten
[00:19.10]All of my trauma dey hit me
[00:20.76]From many years ago
[00:23.68]All of my childhood I lost
[00:25.52]'Cause I wan feed family
[00:28.46]Inside my heart so dark but
[00:29.85]My face e no dey show
[00:32.53]I no dey talk I no dey comot
[00:34.58]I just wan dey alone
[00:37.68]Sleeping pills no dey work
[00:38.79]So I steady overdose
[00:41.76]Fear no go let me talk things
[00:43.33]Wey do for the ones I love
[00:46.53]Everybody too selfish to
[00:47.70]See from my angle oh
[00:51.10]Do ninety-nine but I no do one
[00:52.91]Still it's not enough
[00:55.02]Na now I know who dey for me
[00:59.72]All those I love turned enemies
[01:04.53]And now I know who dey for me
[01:08.75]All those I trust turned enemies
[01:14.16]I dey move like messi
[01:15.25]When he dey for barcelo
[01:18.30]E get as god go bless person
[01:20.14]Dem go talk say na devil oh
[01:22.40]Me I no dey ask for favor small time
[01:24.44]They go talk say I dey owe
[01:27.49]Na why I dey like to dey face
[01:29.20]All my problems on my own
[01:31.96]She tell me make I tell her
[01:33.54]All the pains wey I always envelope
[01:35.82]Right from my childhood
[01:37.14]I steady dey thug with the
[01:38.50]Feelings wey I dey hold uhh
[01:41.05]Many battles I dey fight but regardless
[01:43.14]I'm steady on the road ahh
[01:45.99]Keep my guy crayon safe for me
[01:47.88]Na 'em I tell solo
[01:50.20]Na now I know who dey for me I know ah
[01:54.62]All those I love turned enemies I love ah
[01:59.22]And now I know who dey for me I know for me
[02:04.28]All those I trust turned enemies ahh
[02:08.25]Na now I know who dey for me
[02:12.83]I know
[02:13.57]All those I love turned enemies ooh
[02:17.86]And now I know who dey for me
[02:22.12]All those I trust turned enemies

更新时间:2024-07-11 所属语言:其他 所属歌手:Rema 所属专辑:HEIS (Explicit)

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

网友在听
刷新

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!时代音乐  黔ICP备2022008092号-3

© 2018-2025.时代音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行